Faze Alone Lyrics

Oh, omo na mental case
Start to dey craze
Na who dey rocking this place
It’s kolomental

Oh, oh, oh ho ho ho ho
Kolomental
Oh, oh, oh ho ho ho ho
Kolomental
Oh oh oh oh oh oh, oh oh oh
Oh oh oh, oh oh

Verse
As you dey fall in oh
Make u take note oh
Say this party oh
Na ego craze people oh
Make you mental oh
Make you display
Show your madness
Make you craze dey go
That’s nonsense
Make you no make sense
Na the concept na senseless
See I don kolo
Make una hold me o
If you no fit oh
Na come join me oh
Kolo, make we mental (continue…) (alternative)

Faze Alone – by Faze

Dem be two, later become three
They run things together, live in peace and harmony
Then suddenly, the three bin disagree
One go solo
The other two follow
Oh no no no
The world dey vex right now
Say the three, them dey do their thing individually
But remember, some day, them go leave each other
Cuz truly none of them be brother

Chorus
And in case you don’t know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to wake up
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone (continue…) (alternative)

Kpo kpo di kpo – by Faze

Verse 1
Baby, you are too fly like butterfly
I can’t let a beautiful thing like this pass me by
Lie, lie
I no go lie
Your love has got me hypnotized
She na the do do you dey do so
Abi na love at first sight
You don’t really understand
Wetin you dey do this man
Girl, your love has taken control of me o
I don’t want a one night stand
I wanna be your man
Girl, I want you to have my kids
Cos you make my heart go

Chorus
Kpo kpo di kpo kpo di
Kpo kpo di kpo kpo di
Kpo
(Girl you make me) (continue…)

News:

*His album(INDEPENDENT) has since hit the market, and selling like hot cake, these are the tracks:

1. I Don Come (Verse 1)
2. Loving You Everyday
3. Skit
4. Kpo Kpo Di Kpo
5. Letter To My Brother
6. Tatoo Girls
7. Need Somebody
8. On A Plane
9. Skit
10.Kolomental
11.Alphabetic Love
12.Skit 3
13.Do Good
14.Kpo Kpo Di Kpo (Remix)
15.I Don Come (Verse 2)

Comments

Popular posts from this blog

Nigeria Music Gospel and Comtemporary song Lyrics

Do u Love P-Square - Take the Lyrics for Roll it