Oh, omo na mental case Start to dey craze Na who dey rocking this place It’s kolomental Oh, oh, oh ho ho ho ho Kolomental Oh, oh, oh ho ho ho ho Kolomental Oh oh oh oh oh oh, oh oh oh Oh oh oh, oh oh Verse As you dey fall in oh Make u take note oh Say this party oh Na ego craze people oh Make you mental oh Make you display Show your madness Make you craze dey go That’s nonsense Make you no make sense Na the concept na senseless See I don kolo Make una hold me o If you no fit oh Na come join me oh Kolo, make we mental (continue…) (alternative) Faze Alone – by Faze Dem be two, later become three They run things together, live in peace and harmony Then suddenly, the three bin disagree One go solo The other two follow Oh no no no The world dey vex right now Say the three, them dey do their thing individually But remember, some day, them go leave each other Cuz truly none of them be brother Chorus And in case you don’t know it This na true story That a little misunderstanding go reign withi...
Comments
Post a Comment