D Banj Mobolowowon, Why me lyrics, Tongolo, Soko

Mobolowowon lyrics
Artiste(s): D Banj
Title: Mobolowowon
Album: No Long Thing
Genre: HighLife
Year Realeased: 2005
[Mouth Organ]

INTRO
Ok. I am D'banj
Or Skibanj
like my Jamaican friends call me
Make I tell them na my story

Make una listen o
And all you have to say is [mobolowowon]
ok and that one mean say -wetin e mean o - [mobolowowon]
Mobolowowon (x4)

Ha emi Dbanj
Won le mu mi, mobolowo gbogbo won
Ewa gbo ewa gbo story

VERSE 1
Morenike wa nile
Ashake gbe yo
Morenike fa mi ni buba
Ashake fa mi ni sokoto
Won ni Ski banj, you are too bad
They said D banj you are a great player

HOOK
Ki n to seju pere won ti pe oun ojo fun mi
Ki n to seju pere awon eke ti pe jo
Se won mo wipe won poto lati mu mi, ani
Se won mo wipe I am the great ni

CHORUS
mobolowowon
Ah emi ti ja [mobolowowon]
Lori Oya [mobolowowon]
Mo ti gba'gi relay [mobolowowon]
Ani Mo ti gba'gi relay [mobolowowon]

Ota ngbogun aye n gbogun [mobolowowon]
Ota nreti eleya mi o [mobolowowon]
T'on ba ni oni lo ma mu, ola ni lon ma mu o [mobolowowon]
nibo le fi t'Oluwa mi si o [mobolowowon]

Glory glory, halleluyah, thank you father for always being there
Glory glory, halleluyah, a fope fun baba wa alpha and omega
[lyrics from www.niglyrics.com]

VERSE 2
Nigba ti mo de London
emi o ri ise se ah!
Awon guys won so wipe skibanj ole maa wo 'ke
Won ni ti n ba se dada ma pa ju be lo in one day ah!
won ni ise ti ma se nipe ma lo na ke
Niba ti a de Dickson, awa lo te ke
awon egbon ti so fun wipe kin salo ton ba jade
I be like mumu
I stand there dey look
everybody in the shop
stand there dey look

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

[Mouth organ]

REPEAT CHORUS

Dbanj run
Run gone



Rundown lyrics
Artiste(s): D Banj
Title: Rundown
Album: Rundown
Genre: Gbedu
Year Realeased: 2006
CHORUS
Gbedu yi ma funk e up
oma funk e up(6x)
Gbedu yi ma funk e up
its gonna funk u up [oma funk e up] (x3)
Baba e loma rundown
iwo loma rundown [loma rundown] (x3)
iwo loma rundown [make u go down] (x2)
iwo loma rundown [make u touchdown] (x2)
touchdown

VERSE 1
Step up in the club and
I'm like ooh s**t,what!
oh no u come girl push it uh!
saw that girl in the corner posing
so i gave her some shepe to make her lose it
yes lose it yes come and lose it
meet me on the dance floor
and let me push it
you can back that a** up
make i take her from behind
yeah no long thing
no long thing(x2)

BRIDGE
whether u dey inside ur house
whether u dey inside ur car
whether u dey inside your room
whether you dey inside ur kitchen
cooking
or maybe u're just chilling
in ur jaccuzzi
whether u dey inside ur house
whether u dey inside ur car
whether u dey inside your room
whether you dey inside ur kitchen
cooking
me i no know
wetin' i know

REPEAT CHORUS
[lyrics from www.niglyrics.com]

VERSE 2
Na my time to shine abeg
If you try to stop me
I go break your leg
make i make
my dough so I go start to spend
make I spray the girls
wey dey shake their ass
Don Jazzy come cook the beat
wey dey make the people
start to feel the heat
those wey dey inside club
start to move their feet
no need to stand the pole
no face the shit cos

REPEAT BRIDGE and CHORUS (till fade)


Soko lyrics
Artiste(s): D Banj
Title: Soko
Album: Rundown
Genre: DanceHall
Year Realeased: 2006
VERSE 1
enyi bobos this is faji time
enyi babys this is dancing time,
make una come to the dancing floor,
make i teach una how to Soko,
Dbanj don come again o
with a different style again o
all the guys better grab a girl o
make i teach una how to soko

HOOK
and i no want make you dey dance to the coordiation
i just want make you dey watch my demonstration
i no want make you dey dance to the coordination
i just want make you dey watch my demonstration

CHORUS
Ti n ba ni ke soko ke soko [Soko ke Soko(x2)]
Ti n ba ni ke ju kan ke ju kan [ju kan ke ju kan (x2)]
Ti n ba ni ke lemo ke lemo [lemo ke lemo(x2)]
Ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan [te kan ke te kan(x2)]

VERSE 2
If you want to get fine omo
just show the girls say u sabi Soko
she go recognise say u no be moi-moi
she go dance still u stand the gboin-gboin
i no want make u start dey make yanga
pay your money come club come dey tanda
all the girls just dey dance dey shake their kaka
if you no wan dance make u waka

REPEAT HOOK
[lyrics from www.niglyrics.com]

REPEAT CHORUS

[instrumentals]

[1...2...3]

REPEAT CHORUS (till fade)


Tongolo lyrics
Artiste(s): D Banj
Title: Tongolo
Featuring: Don Jazzy
Album: No Long Thing
Genre: RnB
Year Realeased: 2005
INTRO
han han
Make I tell una one secret
The secret wey me I dey use for all this women now
Na the magic word be this
No long thing, No long thing
Just tell them tongolo
You understand
Any woman wey you like

VERSE 1
Me, I be D'banj
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don't get degree for womanolgy
I just study the woman physiognomy ah!
Wey dey make them follow me
For the clubs, dem dey take off their thongs for me ah!
Even the guys they ask for me
Make I tell them the secret of my melody ah, listen

Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko

HOOK :: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
make you yarn them the koko now
[when you see woman you like, you go just use the magic word]
[you go say]

CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo

VERSE 2
[listen listen]
As I dey waka for the road
I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine, no be small
When her front, no be small
When her backside, no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am, no be small
She no wan gree my own o
until I yarn am de koko, no be small

Shee, you want know de koko ah
Shee, you want know de koko
Shee, make I tell you de koko ah
Make I tell you de koko

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS (x2)
[lyrics from www.niglyrics.com]

VERSE 3
Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gitfted
Sheri kini mi, oma gbe e lifted
Sheri hips eh, ma file shifted
Igo oju e, mafile tinted
Boyfriend eh, gan owa evicted
Se ko mo pe, Dbanj is addicted
Te ba so pe no, mawa persistent
Moni iyawo n'le, don't get me twisted

Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS (x2)

Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo

Repeat Chorus 4x


Why me lyrics
Artiste(s): D Banj
Title: Why me
Album: Rundown
Genre: Naija
Year Realeased: 2006
INTRO
No long thing
Mo Hits Records
It's Don Jazzy again
I am D'banj

Why me o (2x)
You dey try me
Why me o
You dey try me

CHORUS
She said that she wanted to be mine
And that my koko drives her wild
So tell me, why me o
But it was a one-night stand
Baby, don't you understand
So tell me, why me o

Why me o (2x)
You dey try me o (2x)
You dey try me o
You dey try me
Tell me, why me

Verse 1
I don't know what to say this
But this girl's driving me crazy
Cos I cruise in town in my Mercedes
So she said she wanna have my baby
First, when I met her
She said koko master come test her
We can do it once, twice, maybe meta
Wanna test my skills, so I let her
Yes, so I let her
So sexy, so tempting
So pretty, contemplating
How to get along in her han
Make her get a taste of my han
Took her to the crib now
In my drop top
Took her top off
Party was a jump off
Started on the floor now
To the bed now
Hands on the wall now
Tell me, it was the bomb now
She wouldn't leave me alone
Always calling my phone
File ha!
She no gree

REPEAT CHORUS
[lyrics from www.niglyrics.com]

VERSE 2
That wasn't enough
Wanted to take me home to her moi
When I got some kokolets at the mall
I suggest you leave me alone
Why me
Yes, yes, yes, why me
Tell the truth, now don't lie to me
You said you wanna get grimy
Now you wanna come tie me
You don see mugu (3x)
This doesn't feel too good (3x)
I no do, give me my space
I no want, commot for my face
I say no, abe you dey craze
This thing, don dey turn to disgrace
She wouldn't leave me alone
Always calling my phone
File! Ha!
She no gree

REPEAT CHORUS

VERSE 3
Sweet Cinderella
Looks so fine like Domitilla
Don't know what I am gonna tell her
Maybe I should try some a ccapella
Let's go

[mouth organ]

No long thing

REPEAT CHORUS (till fade)

Comments

Popular posts from this blog

Nigeria Music Gospel and Comtemporary song Lyrics

Do u Love P-Square - Take the Lyrics for Roll it